50 E get one baptizim wey dem go baptize mi and my mind nor go fit rest until e happen!
‘My God, I won do wetin Yu wont, bikos Yu rite yor laws for my heart.’ ”
and e kon baptize dem inside Jordan River, afta dem konfess dia sins.
“I bring fire kom dis world and I wish sey di fire don dey katch!
Jesus kon tell Pita, “Make yu put yor swod back for where e dey before! Yu nor know sey I go drink from di sofa cup wey my Papa give mi?”
Wen e don taste di wine, Jesus kon sey, “Evritin don finish.” Den e bend en head down, kon die.
Jesus kon tell dem, “My food na to do wetin my Papa tok and make I finish di work wey E send mi.
But wen en brodas don go di feast, Jesus kon go der too, but e nor let anybody know sey e dey der.
Naw, di Spirit dey lead mi go Jerusalem, even doh I nor know wetin go happen to mi for der,