Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 9:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 So dem take evritin wey Moses kommand go di tent front and di whole kommunity gada for der kon woship God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 9:5
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So David gada Israel pipol go Jerusalem make dem go bring di Kovenant Box kom di place wey e make for am.


All of dem gada for Jerusalem for one hall wey dey di Wota Gate front. Dem kon tell Ezra wey sabi di law sey make e go bring di Law Book wey God give Israel thru Moses.


Moses take di pipol komot from di kamp go meet God and dem stand for di mountin front.


den dem go take one melu and ram for peace ofrin. Dem go sakrifice dem give God with di korn ofrin wey dem mix with olive oil. Dem must do am, bikos God go appear to dem today.’ ”


Den Moses tell dem, “Dis na wetin God kommand una to do, so dat di lite wey dey shine for en present, go appear to una.”


Make una gada all di pipol: men, wimen and shidren, plus all di strenjas among una, so dat dem go hear, learn and know how to fear di Oga una God kon obey all en law.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ