19 Aaron put di melu fat and di ram
Make una nor chop raw or meat wey dem boil, but make una roast am for fire well-well with en head, leg and all di parts for en body.
Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.
Den di priest go burn dem for di altar as food ofrin to God and God like am well-well. All di fat na God own.
Di priest go burn all of dem for di altar with di burnt ofrin. God like dis food ofrin smell well-well.
kon give all dis part to God as food ofrin: di fat, all di fat tail wey dem kut komot from near di backbone; all di fat wey kover di animal intestine;
E burn di fat for di altar, di two kidney and dia fat and di best part for di liver, just as God kommand Moses.
on-top di animal breast kon karry all go di altar. E burn di fat for di altar