Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 9:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dem give Aaron di head and di oda pieces for di animal and e burn dem for di altar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 9:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E go hold di feada kon tear di body open. E nor go allow di feada fall komot, den e go burn evritin for di altar. God like dis food ofrin smell well-well.


Dem go put all di animal part for inside, plus di head and di fat.


E kill di animal wey dem won use for burnt ofrin. En sons karry di blood gi-am and e rub am for di four side for di altar.


E wosh di intestine and di leg kon burn dem for di altar on-top di remainin burnt ofrin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ