5 e kon tell dem, “Dis na wetin God kommand sey make wi do.”
Moses do as God kommand am and wen dem don gada,
Moses bring Aaron and en sons kom out kon wosh dem with wota.