Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 8:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Den Moses take di breast kon gi-am as special gift to God. Na Moses own part for di ordinashon ram, bi dat. Moses do all wetin God kommand am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 8:29
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Moses and Aaron dey among en priests; Samuel na one among di pipol wey pray to am. Dem pray to God and E ansa dem.


Just as Israel pipol dey bring rice ofrin kom di temple with fine kontaina, na so too dem go bring all una men from all di nashons kom give mi as ofrin for my holy mountin. Dem go karry dem kom my holy hill for Jerusalem with horse, melu, kamel, shariot and truck.


But anytin wey una dey do, weda una dey chop or drink, make una do am to honor God.


Pesin wey dey prish; make e prish God word well. Pesin wey dey help odas, make e do am with di pawa wey God gi-am, so dat for evritin, God go get glory thru Jesus Christ. Make all glory and pawa bi Christ own forever and ever. Amen!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ