Levitikus 8:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
28 Den Moses take di food from dem kon burn am on-top di burnt ofrin for di altar and na di ordinashon ofrin e bi. God like dis food ofrin smell well-well.
Di ofrin smell kon make belle sweet God, so E tell ensef, “I nor go ever curse di eart again, bikos of wetin human being do; even doh I know sey since wen I kreate dem, na only bad tins dem dey tink. I nor go ever distroy evritin wey get life as I don do so.
Di man wey dey give di ofrin must wosh di animal intestine and legs and di priest go burn evritin for di altar. God like dis food ofrin smell well-well.