Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 8:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 E put all dis food for Aaron and en sons hand and dem kon gi-am as special gift to God.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 8:27
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dia leaders go kom from dia own nashon and dia prince go bi dia own pipol. E go kom meet mi wen I invite am, bikos nobody go fit kom wen dem nor invite am.


Di priest go take one man lamb with di olive oil kon offa am as guilt and sin ofrin to God.


Den Moses take di food from dem kon burn am on-top di burnt ofrin for di altar and na di ordinashon ofrin e bi. God like dis food ofrin smell well-well.


wot of Christ blood wey klean us from deat, so dat wi go fit woship God? Dis na di Christ wey offa ensef to God as di rite sakrifice for awa sins and e do am with di Holy Spirit pawa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ