Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 8:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 E take di fat (di fat tail, all di fat wey dey di intestine), di best part for di liver, di two kidney with dia fat and di animal rite leg.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 8:25
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una nor chop raw or meat wey dem boil, but make una roast am for fire well-well with en head, leg and all di parts for en body.


Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.


My pikin, listin well-well and make my life bi ezample to yu.


Na God wont make e sofa and en deat na sakrifice, so dat God go forgive pipol dia sins. So en days go long and e go si en shidren-shidren and thru am, God go do wetin E wont.


kon give all dis part to God as food ofrin: di fat, all di fat tail wey dem kut komot from near di backbone; all di fat wey kover di animal intestine;


Den e take Aaron sons go front kon put some of di blood for dia rite ear, dia big finger for dia rite hand and di big toe for dia rite leg, den Moses pour di remainin blood for di four side for di altar.


Den e take one bread wey nor get yist from di basket wey dey God present; bread wey dem mix with olive oil and one biscuit kon put dem on-top di fat and di rite leg.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ