Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 8:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Den e take Aaron sons go front kon put some of di blood for dia rite ear, dia big finger for dia rite hand and di big toe for dia rite leg, den Moses pour di remainin blood for di four side for di altar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 8:24
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den yu go kill-am, take some of en blood put for di korna for di sons rite ear, di first big finger for dia rite hand and di big toe for dia rite leg, den sprinkol di blood round di altar.


Den di priest go take some blood for di lamb kon put am for di pesin wey dem dey santify rite ear; en big finger for en rite hand and en big toe for en rite leg.


E take di fat (di fat tail, all di fat wey dey di intestine), di best part for di liver, di two kidney with dia fat and di animal rite leg.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ