Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 8:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Moses kill-am kon rub di blood for di four side for di altar.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 8:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kill di bulls, rams, lamb kon put dia blood for di altar.


E go kill-am for di nort side for di altar and di priest go put di animal blood for di four side for di altar.


Moses bring di ram for di burnt ofrin, den Aaron and en sons put dia hand for di ram head.


E kut di ram small-small kon burn di head, some part and di fat on-top di altar.


Moses still sprinkol di blood for di tent and all di plate wey dem dey use take woship God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ