16 Moses take all di fat for di intestine, di best part for di liver, di two kidney with dia fat kon burn all of dem for di altar.
Make una nor chop raw or meat wey dem boil, but make una roast am for fire well-well with en head, leg and all di parts for en body.
Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.