Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 8:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 E pour some anointin oil for Aaron head, so dat e go dey holy.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 8:12
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey bi like betta fine oil wey dem pour for pesin head, wey rush go en bear-bear. E rush go Aaron bear-bear and di holy garment wey e wear.


Yu go wear dem give Aaron yor broda and en sons. Yu go anoint, klean and santify dem, so dat dem go fit serve as my priests.


Yu go pour and anoint am with di anointin oil.


Yu go anoint and santify Aaron and en sons, so dat dem go fit serve as my priest.


But una nor go komot from di tent gate or una go die, bikos di anointin oil don make una dey holy for God present.” So dem kon do wetin Moses tell dem.


“ ‘If na di High Priest sin kon make di pipol dey guilty, e go give one yong melu wey dey okay to God for en sin.


For dat day, God kommand Israel pipol make dem give dem dis part from di ofrin. Na law wey Israel pipol must obey forever.’ ”


Moses take some anointin oil and some blood wey dey di altar kon sprinkol dem for Aaron, en sons and for dia garment. Na so e take klean dem and dia klot, so dat dem go dey holy to serve God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ