10 Den Moses use di anointin oil take anoint di Tabanako and evritin wey dey inside, so dat e go dey holy.
Dis na part for di food wey dem give God, Aaron and en sons for di day wey dem make dem priest.
“Make yu take Aaron and en sons go di tent gate, bring dia garments, di anointin oil, di yong melu for di sin ofrin, di two ram and di basket of bread wey nor get yist.