8 “Di animal skin wey dem give as burnt ofrin na di priest wey sakrifice am, get am.
God use skin take make garment for Adam and en wife kon give dem make dem wear.
But di melu flesh, en skin and en shit, yu go-go burn dem outside di kamp.
Den di pesin wey dey give di ofrin go remove di animal skin kon kut am small-small
But e go take di skin, all di flesh, leg and intestine
Dis law na di same for both sin and guilt ofrin: na di priest wey sakrifice am get di meat.
Evry korn ofrin wey dem bake for oven, pan or iron plate, na di priest wey offa am to God, get am.
Di full animal, plus di skin, meat, blood and intestine, dem go burn am for di priest present.
Instead, make una wear Jesus Christ like klot for body. Den wi nor go do di tins wey awa body wont.
Dem go give di same food like di oda priests and e fit keep anytin wey en family send kom gi-am.