38 For Mount Sinai, God kon give dis kommand to Moses for di day wey e tell Israel pipol to give dia ofrin.
All dis na di law and kommand wey God give Moses for Mount Sinai about Israel pipol.
Dis na di kommand wey God give Moses for Mount Sinai and na for Israel pipol.
God tell Moses,
Si! I don tish una di rules and law, just as God tell mi, so dat una go dey do dem for di land wey una won enter go stay.