29 “Go tell Israel pipol sey, ‘Anybody wey give peace ofrin must bring part of am as special gift to God.
“Dis na di law for di peace ofrin wey dem sakrifice give God.
God kon give Moses dis laws:
on-top di animal breast kon karry all go di altar. E burn di fat for di altar
and thru Christ blood wey e pour out for us for di cross, God go draw evritin back to ensef afta E don make peace with tins for heaven and eart.
But if wi dey inside di lite as en ensef dey inside lite, all of us go bi en friend and Jesus wey bi en pikin, go use en blood take wosh all awa sins komot.
Naw, na so di priest dey trit di pipol: Wen anybody dey make sakrifice, as di meat dey boil, di priest savant go kom with fork wey get three head.