28 God kon give Moses dis laws:
Di priest go burn all of dem for di altar with di burnt ofrin. God like dis food ofrin smell well-well.
Anybody wey break dis law nor go dey among God pipol again.’ ”
“Go tell Israel pipol sey, ‘Anybody wey give peace ofrin must bring part of am as special gift to God.
God kon tell Aaron, “Si, I don put yu to kare for my special ofrin; I don give yu all di holy tins wey Israel pipol give mi as yu and yor sons own forever.
“ ‘Den, wen dem don boil di ram shoulder, di priest go take am kon put am for di Nazirite hand with one kake and one biscuit from di basket.