Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 7:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Anybody wey chop animal wey dem offa as food ofrin to God, nor go dey among God pipol again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 7:25
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody wey dem neva sekonsaiz, I nor go koll am my own, bikos e neva keep di kovenant with mi.”


Den yu go take di bread from dia hand kon burn dem for di altar as ofrin wey get betta smell to God.


“ ‘Make una nor ever chop any fat or blood and Israel pipol must obey dis law from one generashon go rish anoda.’ ”


but if pesin wey nor dey klean go chop am, e nor go dey among God pipol again.


If anybody tosh wetin nor dey klean, (weda na human being, animal or anytin) den kon chop dis ofrin meat wey dem give God, dem go remove di pesin from di kommunity.”


Una must nor chop animal wey just die on en own or wey wiked animal kill, but una fit use di dead body do anoda tin.


E nor matter where Israel pipol dey stay, dem must neva use bird or animal blood take do food.


Anybody wey break dis law nor go dey among God pipol again.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ