14 E go give one part for each bread as special ofrin to God; na di priest wey take and rub di animal blood for di altar, get am.
Di priest wey sakrifice di animal go chop am for di Holy Place inside God Temple where dem for dey meet.
All di special ofrin for di tins wey dey holy wey Israel pipol give to God, I don give dem to yu and yor shidren forever. E go bi salt kovenant forever to God and na for yu and yor shidren-shidren.”
Make yu give Eleazar all of dem as special ofrin to God.
So Moses give di tax wey bi God special ofrin to Eleazar di priest, just as God kommand am.
Israel pipol dey chop juju food, but dem still dey share for Christ altar.
Dem go give di same food like di oda priests and e fit keep anytin wey en family send kom gi-am.