Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 6:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 “Make yu kommand Aaron and en sons sey, ‘Dis na di burnt ofrin law. Dem go leave di burnt ofrin on-top di altar till day break and di fire go kontinue to dey burn.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 6:9
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di remainin ofrin na di priest own; e dey holy, bikos dem take am komot from di food ofrin wey dem give God.


Di remainin korn ofrin na di priests own; e dey holy, since dem remove am from di food wey dem give God.


Na Aaron and en sons get di bread and dem go chop am for di holy aria, bikos na holy food wey dem offa to God.”


Dis na di food ofrin wey una go give to God evriday: two man lamb wey bi one year and dem must dey okay.


“ ‘For di Sabat Day, una must give two man lamb wey bi one year and dem must dey okay; two kilogram for flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin and di wine ofrin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ