28 Dem must break di klay pot wey dem take boil di meat, but if dem use iron pot, dem go wosh am well-well kon rinse am with wota.
Levi pipol roast di Passova lambs just as dem rite am for di Law Book kon boil di holy ofrin inside pots, kettol and pans, den serve di food give all di pipol.
“ ‘And if dia body fall inside pot wey bi klay, evritin wey dey inside di pot go dey unklean and una must break di pot.
If di man tosh klay pot, dem must break am and if na plate wey dem make with wood naim di man tosh, dem must wosh am.