Levitikus 6:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
15 and di priest go pak some of di flower, di oil and di incense for di top kon burn am on-top di altar as sakrifice to God. God dey like dis ofrin smell.
Aaron and en sons go dey arrange di lamps from morning till evening before di Oga dia God. Dis kommandment na for Israel pipol and dia pikin dem and e go dey forever.”
kon take am go give Aaron sons wey bi priest. Di priest go pak di flower, oil and all di incense full en hand kon burn am for di altar as part of di ofrin wey dem give God. God like dis food ofrin smell well-well.