1 Den God tell Moses:
Make una nor tif.
“If pesin tif one melu or sheep kon kill or sell am, e must use five kattle take pay for di melu and four sheep, for di sheep wey e sell or kill.
“If pesin give en neighbour money or propaty to keep for am and dem kon tif di tin for di man house, if dem katch di tif, e must pay doubol.
Di man go bring ram kom di tent gate for God present as guilt ofrin
Dis ofrin na for di sin wey pesin sin against God.”
“If pesin sin against God wen e nor gri riton wetin e take as shorti from anoda pesin or wen e tif or play wayo,
to di priest wey give di blood and di fat as peace ofrin.
But Zakius stop kon tell Jesus, “Oga God si, I go give half of wetin I get to poor pipol and evribody wey I don shit before, I go pay am back four times!”