Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 5:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 E go bring dem kom meet di priest, wey go first offa di bird for di sin ofrin kon break en neck, but e nor go komot di neck from di body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 5:8
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di priest must offa am for di altar, e go twist en neck kon burn en head for di altar. E go remove di blood kon put am for di altar side.


E go hold di feada kon tear di body open. E nor go allow di feada fall komot, den e go burn evritin for di altar. God like dis food ofrin smell well-well.


Na awa sins make God give Jesus Christ to dem make dem kill-am and God raiz am from deat, so dat e go make us raitious pipol.


Bikos of sin, Christ sofa. En wey nor do bad, sofa for doz wey do bad, so dat e go karry us go meet God. And wen dem kill-am, e wake-up as spirit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ