Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 “ ‘Or if yu by mistake tosh sometin wey dey make pesin dirty for God eye, den wen yu know, yu must gri sey yu don sin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 5:3
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den kon go di kourt for di temple go offa sakrifice to klean ensef, so dat e go fit serve for di temple again. Mi, God wey get pawa, don tok.”


Di priest go look di sore and if di hair wey dey en skin don turn white and di sore deep well-well pass di skin, di priest go sey di pesin nor dey klean.


“ ‘Or if yu tosh anytin wey nor dey klean and yu nor know; sometin like dirty animal wey don die. Wen yu kon know wetin yu do, yu must show sey yu nor dey klean again and yu don sin.


May bi pesin make vow wey e nor sirious about, no matter wetin e bi, e don kommit sin wons e know wetin e do.


If anybody tosh wetin nor dey klean, (weda na human being, animal or anytin) den kon chop dis ofrin meat wey dem give God, dem go remove di pesin from di kommunity.”


Anytin wey unklean pesin tosh, go dey unklean and any oda pesin wey go tosh am go dey unklean till evening too.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ