Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 4:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 E go put en hand for di animal head kon kill-am for di nort side for di altar, where dem for dey kill animals for burnt ofrin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 4:33
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den, dem bring di goats for di sin ofrin kon give di king and evribody wey gada, den dem put dia hand on-top di goats.


E go put en hand for di animal head and God go asept am as sakrifice to take forgive en sin.’


Den e go kill di animal for der and di priests wey bi Aaron sons go give God di blood kon put am for di four side for di altar wey dey for di tent gate.


E go take di melu go di tent gate, put en hand for di melu head kon kill-am for God present.


Evry boy pikin wey Aaron born, must chop am. Na dis go always bi dia share wen ever dem offa ofrin to God. God go ponish anybody wey tosh di food ofrin, bikos e dey holy.’ ”


Una go do di guilt ofrin for di nort side for di altar, where dem for dey do di burnt ofrin kon rub di blood for di four side for di altar.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ