10 Di priest go take dis fat kon burn am for di altar wey dem dey use for burnt ofrin, just as e dey do for any animal wey dem kill for di peace ofrin.
kon give all dis parts for di animal to God as food ofrin: all di fat wey dey inside di animal intestine;
But e go take di skin, all di flesh, leg and intestine
di two kidney and dia fat and di part for di liver wey good well-well.