Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 3:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 di two kidney with dia fat and di part for di liver wey good well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 3:15
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem do many burnt sakrifice with di drink ofrin too kon burn di fat for di peace ofrin.


Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.


di kidney and di fat wey dey di kidney; plus di part for di liver wey good well-well.


kon give all dis part to God as food ofrin: all di fat wey dey di intestine,


di kidney, di fat wey dey di kidney and di part for di liver wey good well-well.


E go remove all di fat, just as e do with di fat for di peace ofrin. E go burn am for di altar with di food ofrin wey dem give God. As di priest give dis sakrifice, God go forgive di man.


Una go remove all di fat wey dey di animal kon offa am to God for di altar: di fat tail, di fat wey kover di intestine,


di two kidney and dia fat and di best part for di liver.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ