7 If di pesin na from sixty years go up, if na man, na fifteen shekel and woman, na ten shekel e go pay.
Na seventy years Yu give us! Some pipol even dey rish eight years. Even di estra years wey human being dey live, na pain and trobol full am; but di years go soon disappear and wi go fly go.
If di pesin na from one mont go rish five years; for man, na five shekel and for woman; na three shekel e go pay.
If e nor get money take pay en vow, e must take di pesin to di priest and di priest go reduce di money, akordin to wetin di pesin go fit pay.