5 If di pesin na from five years go rish twenty years; for man, na twenty shekel and for woman, na ten shekel e go pay.
So wen Midian tradas dey pass, Josef brodas karry am komot di gutta kon sell am give Ishmael pipol for twenty silva. Den dem karry Josef go Egypt.
If di pesin na woman, na thirty shekel e go pay.
If di pesin na from one mont go rish five years; for man, na five shekel and for woman; na three shekel e go pay.