Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Di owner nor go arrange di animals, so dat dem go fit choose di bad one and make e nor shange any one wey dem choose. If e shange any animal for anoda one, den di two animal go bi God own and e nor go fit buy dem back.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:33
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And anybody wey make dis vow, nor go use anoda animal take replace am, weda na good for bad or bad for good. If e go use anoda animal, den di normal one and di ones wey e shange am to, go dey holy.


Wen dat time rish, pipol go use una as song take esplain how wahala bi and dem go use una wahala take dey sing sey: “Awa own don finish kpata-kpata! God distroy, take awa land from us kon gi-am to awa enemies.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ