Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Even if na human being, if dem dedikate am without any kondishon, dem nor go fit buy am back; dem must kill-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:29
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di profet kon tell di king, “Dis na wetin God sey make I tell yu, ‘Bikos yu let di man wey I sey make dem kill eskape, yu go use yor life pay for en own and dem go distroy yor sojas, bikos dem let en sojas eskape.’ ”


“ ‘Make anybody nor sell or buy wetin dem don dedikate give God without kondishon. Weda na human being, animal or land, bikos na God own forever.


“ ‘One out of evry ten tin for wetin grow for di land, weda na grain or fruit, go bi God own.


So make yu go kill Amalek pipol. Yu go distroy evritin wey dem get. Nor leave anybody or anytin. Kill evribody both man, woman, yong pikin, melu, sheep, kamel and donkey.’ ”


E katch Agag, wey bi Amalek pipol king, but e kill all en pipol with swod.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ