Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 But animal wey nor klean, dem go fit buy en first pikin back for di normal prize kon add twenty percent join. If e nor buy am back, dem go sell am give anoda pesin for di normal prize.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:27
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If wetin e vow na animal wey nor klean; wey e nor go fit give as ofrin to God, den e go make di animal stand before di priest,


If di pesin won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.


If di pesin wey dedikate di house won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.


“ ‘Di first pikin for evry animal na God own, so make anybody nor dedikate am to God as ofrin from en mind. Weda na melu or kattle, na God get am.


“ ‘Make anybody nor sell or buy wetin dem don dedikate give God without kondishon. Weda na human being, animal or land, bikos na God own forever.


If anybody one buy am back, e must pay di normal prize kon add twenty percent join.


Any holy tin wey e spoil, e must pay back and e go add twenty percent give di priest and di priest go offa di animal as sakrifice for di sin wey di man kommit, den God go forgi-am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ