Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Dem go give di field back to di pesin wey really get am or en shidren-shidren for di year wen dem dey free pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:24
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“ ‘For dis year, all di land wey dem don sell, dem go gi-am back to dia owner.


But if di pesin nor get plenty money to buy di land back, di land go dey with di man wey buy am till di year wey dem go riton di land. For dat year, e go riton di land give di owner.


If dem sell di field give anoda pesin, e nor go fit buy am back.


di priest go kakulate di money akordin to di nomba of years wey remain before di next Sabat year and di pesin must pay di money for dat same day; na God get di money.


Di priest go fix all di prize, just as dem tok for di sanctuary.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ