Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 di priest go kakulate di money akordin to di nomba of years wey remain before di next Sabat year and di pesin must pay di money for dat same day; na God get di money.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:23
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

di priest go kon fix prize for am, weda e good or bad and na di prize wey di priest tok, go bi di final prize.


If e dedikate am leta, di priest go kakulate di money akordin to di years wey remain before di next Sabat year, den e go reduce di prize.


If anybody dedikate field wey dem buy give God,


Dem go give di field back to di pesin wey really get am or en shidren-shidren for di year wen dem dey free pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ