20 If dem sell di field give anoda pesin, e nor go fit buy am back.
If di pesin wey dedikate di field won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.
For di year wey dem dey free pipol, di field go kon bi God own forever; so e go kon bi di priest own.
Dem go give di field back to di pesin wey really get am or en shidren-shidren for di year wen dem dey free pipol.