Levitikus 27:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
2 “Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen man don give ensef to God to take fulfil di special vow wey e make, di pesin go dey free afta e don pay dis money,
Wen e rish house, di papa do di vow wey e make give God kon kill di girl as virgin. So dis tin kon bi tradishon for all di yong girls wey dey for Israel.
So e kon promise God sey, “My papa, if Yu go sorry and remember mi, yor savant, den give mi one boy pikin, I go dedikate am give Yu as long as e dey for dis life and dem nor go ever kut en hair.”