19 If di pesin wey dedikate di field won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.
If di pesin won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.
“ ‘Wen pesin dedikate en house to God, di priest go fix di prize weda e good or bad and di prize go bi di final prize.
If e dedikate am leta, di priest go kakulate di money akordin to di years wey remain before di next Sabat year, den e go reduce di prize.
If dem sell di field give anoda pesin, e nor go fit buy am back.