Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 “ ‘If anybody dedikate one part of en field to God, di priest go fix di prize akordin to di nomba of seed wey dem go fit plant and e go bi ten silva for evry twenty kilogram for barley.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:16
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

True-true, big vineyard go produce only five gallon of wine and ten basket of seed go produce only one basket of good korn.


So I pay fifteen silva koin and seven basket for barley to take bring di woman back.


If di pesin wey dedikate di house won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.


If e klean en field for di year wen dem dey free pipol, den di land go bi di normal prize.


Before una sell di land, nor bi una own propaty? Naw wen una sell am finish, di money nor still bi una own to spend as una like? Wetin make una get dis kind mind? Dis lie wey yu tok so, nor bi pesin yu do am to, but na God!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ