Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 27:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 “ ‘Wen pesin dedikate en house to God, di priest go fix di prize weda e good or bad and di prize go bi di final prize.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 27:14
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If di pesin won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.


If di pesin wey dedikate di house won buy am back, e must pay di prize kon add twenty percent join.


If e klean en field for di year wen dem dey free pipol, den di land go bi di normal prize.


If e dedikate am leta, di priest go kakulate di money akordin to di years wey remain before di next Sabat year, den e go reduce di prize.


For di year wey dem dey free pipol, di field go kon bi God own forever; so e go kon bi di priest own.


“Anytin for Israel wey dem give to God, go bi yor own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ