1 God tell Moses:
Den Jakob promise sey, “If God dey with mi kon guide mi thru dis journey wey I dey do so and E give mi food make I chop with klot to wear
All dis na di law and kommand wey God give Moses for Mount Sinai about Israel pipol.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen man don give ensef to God to take fulfil di special vow wey e make, di pesin go dey free afta e don pay dis money,
“Anytin for Israel wey dem give to God, go bi yor own.