Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 26:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 “If afta all dis tins happen, una still dey rijet or disobey mi,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 26:27
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So wi boil my pikin chop. Di next day, I kon tell am, ‘Bring yor pikin make wi chop,’ but e nor gri!”


“If una kontinue to rijet mi and una nor gri obey mi, I go inkrease una ponishment seven times again.


I go turn kon ponish una seven times and e go worse pass di ones wey I ponish una before.


Una nor go get food to chop and ten wimen go dey bake all dia bread wey dem get for only one oven. Dem go share am and afta una don chop finish, una go still dey hongry.


I go turn against una. Bikos I dey vex, di ponishment wey I go give una go bad seven times pass di ones wey I give una before.


Just like di pipol wey God won distroy for una, na so too E go do to una, bikos una nor gri follow en kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ