Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

47 “ ‘If di strenja wey dey stay with una kon get money and en fellow Israel pesin dey poor and e sell ensef give dat strenja to bi slave or anybody from en family,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:47
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I kon sey, “Just as wi fit, wi don dey buy awa Jew brodas wey sell demsef give strenjas back. But naw, una by unasef won sell una own brodas! So how many times wey go buy dem back?” But di leaders kwayet and nor fit defend diasef.


If any Israel pesin dey poor and una kon force am sell en land, e relashon wey dey klose to am go must buy am back.


If pesin nor get money to buy di land back den, but leta e kon get,


Una fit give dem to una sons and dem go serve una shidren-shidren forever. But make una nor trit any Israel pesin anyhow.


afta dem don sell am, e still get di rite to buy ensef back. One pesin among en brodas fit buy am back,


My brodas and sistas, make una listin! God nor choose poor pipol for dis world sey, make dem rish for faith and inherit di kingdom wey E promise sey E go give doz wey love am?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ