Oda pipol go help Israel pipol kom back to dia land. Israel pipol go kom back to di land wey God give dem and pipol go serve dem. Den Israel pipol go opress doz wey bin katch dem kon rule di pipol wey bin sofa dem.
“ ‘If di strenja wey dey stay with una kon get money and en fellow Israel pesin dey poor and e sell ensef give dat strenja to bi slave or anybody from en family,