45 Una fit still buy from di pikin wey di strenjas among una born. Doz pikin wey dem born for una land go fit bi una propaty.
But for una own slaves, una fit buy dem from di kountry wey dey near una.
Una fit give dem to una sons and dem go serve una shidren-shidren forever. But make una nor trit any Israel pesin anyhow.