Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 But for una own slaves, una fit buy dem from di kountry wey dey near una.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:44
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But any slave wey yu buy wey dem sekonsaiz, fit chop am.


But if di savant wey wound nor die afta one or two days, dem nor go ponish en owner, bikos e nor luz anytin.


Make una nor trit dem anyhow, but make una obey di Oga wey bi una God.


Una fit still buy from di pikin wey di strenjas among una born. Doz pikin wey dem born for una land go fit bi una propaty.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ