Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 but for di sevent year, una must let di land rest kon dedikate dat year to God. Una must nor plant or harvest.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, wetin God tok thru Profet Jeremaya kon happen. “Dem go abandon di land; di land go rest well-well until di seventy years don komplete just as God tok am.”


Make una nor even harvest any korn wey grow on dia own wey nobody plant and make una nor gada di grape from di gardin wey una nor kut; bikos na di year wey di land dey rest.


All di pipol wey dey di land must komot first, make e for get komplete rest and dem must pay di prize, bikos dem rijet my law and kommand.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ