Levitikus 25:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English33 If Levi pesin sell one among di house for di town and dem nor buy am back, dem must riton am for di year wey dem dey riton propaty, bikos di house wey Levi pipol get for dia town, na dia permanent propaty among Israel pipol. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |