Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Levitikus 25:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 But if e nor buy am back for dat year, e nor go fit buy am back again and di house go bi di pesin and en sons own; dem nor go riton am for di year wey dem dey riton propaty.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Levitikus 25:30
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But if di pesin nor get plenty money to buy di land back, di land go dey with di man wey buy am till di year wey dem go riton di land. For dat year, e go riton di land give di owner.


“ ‘If anybody sell house for town wey get wall, e get di rite to buy am back for di first year wey e sell am.


But house wey dey for di village wey nor get wall, dem go trit dem like field; di first owner for di house get di rite to buy di house back and dem go riton am for di year wey dem dey riton propaty.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ